เนื้อเพลง Trouble Maker - Rema

ดู 99 ครั้ง / แชร์
ศิลปิน Rema | เพิ่มเมื่อ 31 ตุลาคม 2566

เนื้อเพลง Trouble Maker

Another banger!

How many dues wey the boy don pay?
How many insult I go take?
Address your sh*t like I'm Jahgo
I've been like this straight from the get go
I no dey take eye see loose bread
If you miss your show you know say me I go take am
Up my money 'cause your promoter desperate
Make una no vex na my money be my mandate

Omo many my country people eye red o
My eye red for the green that's yellow
Some call me hybrid, some call me hollow
Keep who I really be on a low low
Day and night all my guys dey hustle
Every penny dey touch my circle
I dey pest my opps, make them restless on schedule

Dem say I be Trouble Maker
I go disturb everybody
Leave me, leave me, leave me, make I do my own omo no judge me
Make you sef reason
E be better say they no call me nobody
I go still pass everybody even though say una use extra sheet

Una dey kpakorokpa, I dey kpakurokpa
You better relocate I dey come closer
Even if na red I go tackle o
Sebi na vex you go vex
Omo were me I no dey talk but try me first
Better save your money, this game no be by best dressed
Bought my first land since I was 17
You know steady grinding
Nothing wey you go show me wey go really surprise me

Omo many my country people eye red o
My eye red for the green that's yellow
Some call me hybrid, some call me hollow
Keep who I really be on a low low
Day and night all my guys dey hustle
Every penny dey touch my circle
Omo I dey pest my opps, make them restless on schedule

Dem say I be trouble maker
I go disturb everybody
Leave me, leave me, leave me, make I do my own omo no judge me
Make you sef reason
E be better say they no call me nobody
I go still pass everybody even though say una use extra sheet

Dem say I be trouble maker
I go disturb everybody
Leave me, leave me, leave me, make I do my own omo no judge me
Make you sef reason
E be better say they no call me nobody
I go still pass everybody even though say una use extra sheet

เนื้อเพลง Rema ยอดฮิต

คุณอาจจะสนใจเนื้อหาเหล่านี้

เนื้อเพลง Trouble Maker ที่แสดงบนเว็บก็เพื่อประโยชน์ในการศึกษาเท่านั้น สิทธิ์ในเนื้อเพลงยังคงเป็นของผู้ประพันธ์หรือผู้ถือสิทธิ์เช่นเดิม - ทางเว็บไซต์ไม่มีบริการดาวน์โหลด MP3 เพลง Trouble Maker หรือบริการดาวน์โหลดใดๆ ซึ่งเป็นการกระทำที่ผิดลิขสิทธิ์ - วิดีโอที่เกี่ยวกับเพลง Trouble Maker เป็นบริการของยูทูบ ทางเว็บไซต์ไม่มีสิทธิ์เลือกหรือคัดเพลงที่เกี่ยวข้อง หากพบเห็นวิดีโอไม่เหมาะสมกรุณาคลิกบนวิดีโอนั้นไปที่เว็บไซต์ยูทูบเพื่อแจ้งกับทางยูทูบ